
This particular post contains the lyrics of “Holiday By Rema”. We have taken our time to add these lyrics to ensure it’s perfectly correct.
Please do not hesitate to Contact Us if you notice any errors or have something to contribute.
Below are the Lyrics of “Holiday By Rema”. Please enjoy and don’t forget to share.
Lyrics Starts Below
Another banger
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Lyrics Ends Above
Now That You Have Finished Reading The Lyrics Of “Holiday By Rema” By Rema. Please Don’t Forget To Share This Post To All Your Friends And Rema Fans.
Please do not forget to Contact Us if need be.
Thank You For Being A Diehard Rema Fan